Review: Ajebutter22 – Lagos Love
SONIC EXPERIENCE! “You be like plantain chips when I been in traffic all dayU be like 100 litres when fuel scarcity don deyYou be like NEPA bring light for one whole night a dayU be like road wey dem fix pothole just yesterdayYou be like police wey no ask for bribeConductor wey dey get chan...